News Agency of Nigeria

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Tinubu Renew Tenure of NTA DG Dembos and NAN MD Ali for Three Years

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu don renew di tenure of di Director-General of Nigerian Television Authority (NTA), Abdulhamid Salihu Dembos, and di Managing Director of News Agency of Nigeria (NAN), Ali Mohammed Ali, for another three years. Tinubu’s decision come out for statement wey him Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, release on Sunday. According to di statement, Tinubu first appoint Dembos and Ali on October 20, […]

todayAugust 24, 2026 7

OBODO NAIJA

NYSC warn Corpers to avoid internet scorscor doings

By : Jolayemi Olajide NYSC Director-General, Brig. Gen. Olakunle Nafiu, don warn corps members during Abuja interview on Thursday say national service no exempt them from Nigeria cyberbullying laws. Im drop dis warning through the tatafo pipo sake of say some corpers dey use social media misbehave, thinking say uniform go hide dem. Di DG clear di air say police go arrest any corper wey go break di law with […]

todayMay 28, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds