OBODO NAIJA

NYSC warn Corpers to avoid internet scorscor doings

todayMay 28, 2026 1

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

NYSC Director-General, Brig. Gen. Olakunle Nafiu, don warn corps members during Abuja interview on Thursday say national service no exempt them from Nigeria cyberbullying laws.

Im drop dis warning through the tatafo pipo sake of say some corpers dey use social media misbehave, thinking say uniform go hide dem.

Di DG clear di air say police go arrest any corper wey go break di law with dia ID card, and law enforcement agencies go investigate di matter face-to-face.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds