UN, Partners Rush Help For Venezuela Earthquake Victims
By: Yusuf Abuh United Nations and im joinbodi partners don decide say dem go increase dia help for for Venezuela after two wicked ejima earthquakes touch di country wetin nor good. UN tuk, tuk person, Stéphane Dujarric tok dis one for news conference for New York on Monday, say dem go continue to support everybody wey di disaster touch. U sabi say, di two earthquakes wey measure 7.2 and 7.5 […]