obodo oyinbo

UN, Partners Rush Help For Venezuela Earthquake Victims

todayJuly 7, 2026 8

Background
share close

By: Yusuf Abuh

United Nations and im joinbodi partners don decide say dem go increase dia help for for Venezuela after two wicked ejima  earthquakes touch di country wetin nor good.

UN tuk, tuk person, Stéphane Dujarric tok dis one for news conference for New York on Monday, say dem go continue to support everybody wey di disaster touch.

U sabi say, di two earthquakes wey measure 7.2 and 7.5 magnitude hapun on June 24 within just 39 seconds and cause serious destruction for north-central Venezuela.

Early assessment show say di earthquakes cause about $37 billion worth of damage, including around $24 billion wey affect houses, businesses, schools, hospitals and other public buildings.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds