NFF

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Nigeria Football Federation (NFF) don announce 36-player squad for Flamingos ahead of their second-round qualifier for FIFA U-17 Women’s World Cup for Morocco. New head coach Akeem Busari pick five goalkeepers, 10 defenders, 13 midfielders and eight forwards as dem begin preparation for important tie against either Niger Republic or Guinea. Di two countries go first meet for first round, and winner go come face Nigeria. Niger Republic go host […]

todayApril 11, 2026 5

Sports

NFF Finally Package Election Committee To Run Naija Football

Nigeria Football Federation (NFF) don inaugurate ogbonge Electoral Committee and Electoral Appeals Committee yesterday for their secretariat for Abuja. Dem pick 12 pipo for di two committees, as seven go serve for Electoral Committee while five go handle Electoral Appeals Committee work. Say na NFF president, Ibrahim Gusau, lead di inauguration  dey yarn after dem approve di committees during last week Extraordinary General Assembly say na to stabilize naija football.

todayApril 3, 2026 2

Sports

CAF Appoint Samson Adamu To Package Marras As Acting Secretary-General

Senior Nigerian man, Samson Adamu, don become Acting Secretary General for Confederation of African Football (CAF). For inside news statement on sunday, NFF Director of Communications, Ademola Olajire, take tuk am say Adamu go be first Nigerian wey go hold dis position since CAF start over 70 years ago. Im dey replace Veron Mosengo-Omba from Democratic Republic of Congo, wey step down to run for presido of im country football […]

todayMarch 29, 2026 7

Sports

NFF Dey Celebrate Chiamaka Nnadozie On Top Her Ballon d’Or Waka

Nigeria Football Federation don celebrate Super Eagles goalkeeper Chiamaka Nnadozie for her correct feat for 2025 Ballon d’Or award. Make we remember say Nnadozie finish for fourth place for women Goalkeeper of the Year category on Monday night. The award waka go Chelsea and England goalkeeper, Hannah Hampton. Nnadozie come make history as the first Nigerian wey ever get nomination for the big-big award. For one statement wey NFF General […]

todaySeptember 24, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app