N10 Billion Ebola Fund Na For Different Disease Threats -NCDC
Federal Gornment N10 billion emergency fund wey dem approve for June 2026 no be only for Ebola, but to make Nigeria ready to fight different sicknesses. Dis na according by NCDC, Director-General, Dr Jide Idris, hin tok dis one on Monday while explaining di purpose of di money after Nigeria konfamate first Ebola case. Hin say dis one pipo dey drag dem for di mow, say dem request di money […]