NIGERIA DOCTORS STRIKE

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos NMA Stand Gidigba With NARD, Blame FG For Doctors Strike

Di Nigerian Medical Association (NMA), Lagos State chapter, don throw full support behind di ongoing strike by di Nigerian Association of Resident Doctors (NARD) wey dey fight against poor pay and bad welfare conditions. Di Lagos NMA accuse Federal Government say dem neglect doctors and fail to fix di worsening condition for tertiary hospitals. Chairman of Lagos NMA, Dr. Babajide Saheed, talk say government don refuse to fulfill agreements wey […]

todayNovember 7, 2025 12 110

National

FG Beg Doctors Make Dem End Strike, Promise Full Payment

Federal Government don beg Resident Doctors wey dey on strike make dem return back to work as negotiation still dey go on to settle all di wahala wey dem get once and for all. Minister of State for Health and Social Welfare, Dr. Iziaq Adekunle Salako, talk say President Bola Tinubu don order make dem do everything wey go make di doctors return to dia duty post. He talk say […]

todayNovember 4, 2025 8

National

Nigerian Doctors Don Declare 5-Day Nationwide Warning Strike

National Association of Resident Doctors (NARD) don announce say dem go begin five-day warning strike from Friday, 12th of September 2025, to take press for their demands wey government never answer since. Dis one follow statement wey dem release on Thursday, as General Secretary of Resident Doctors for Federal Capital Territory Administration, Agbor Affiong, confirm the news. According to the statement, dem reach di decision after their online National Executive […]

todaySeptember 11, 2025 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app