Nigeria elections

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Christian Conscience Warns Politicians Against Ethnic, Religious Campaigns Ahead Of 2027

By: Mariam Ajayi Christian Conscience, a non-denominational pressure group, don urge politicians to focus on issue-based campaign ahead of di 2027 general election, warning dem against using ethnic and religious sentiment to win support. Di group make di call after dia monthly meeting for Lagos State on Tuesday, where dem say campaign message should address issues wey affect national development instead of promoting violence, intimidation and political thuggery. Di statement, […]

todayAugust 20, 2026 13

OBODO NAIJA

INEC Open Online Portal For 2026 Voters Card Registration!

By: Jolayemi Olajide The Independent National Electoral Commission, INEC, don reopen open online portal for Abuja make all Naija pipo fit register for their 2026 voter's card from anywhere. Di process na, na for Pipo go just log enter di internet portal fill dia correct details, and di address wey dem put for there na im dem go use deliver the Permanent Voter's Card, PVC, straight to their door. INEC […]

todayJuly 13, 2026 29 4

National

President Tinubu Give APC Govos Order to Make Primary elections Free and Fair

By: Esther Ayoola President Bola Tinubu don direct all APC governors for di 31 states say make dem ensure say party primaries dey free, fair and  as dem follow Electoral Act. Him tuk  dis one afta a close door meeting with APC govos for State house, Abuja, say di aim na to keep di unity and togetherness. Explaining wetin dem discuss for di meeting, Kwara State Governor AbdulRahman AbdulRazaq and […]

todayApril 24, 2026 29

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds