Nigeria health sector

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Resident Doctors Suspend Strike As Gornment Promise To Pay Arrears

By: Esther Ayoola National Association of Resident Doctors (NARD) on Tuesday announce say dem don suspend dia planned strike afta dem meet with Federal Government of Naija for Abuja. NARD say, gornment don promise to pay outstanding salaries, hazard allowance, and improve doctors welfare, wey be di main reason why dem decide give dialogue another chance. Di suspension come afta emergency meeting of NARD National Executive Council, where dem review […]

todayApril 7, 2026 5

National

NARD Give FG Four Weeks To Fulfill Promises, Extend Strike Suspension

By: Esther Ayoola Nigerian Association of Resident Doctors (NARD) don give wi Federal Gornment four weeks to finish all outstanding tuks wey concern salary, allowance and welfare. Dem talk dis one afta dem finish dia National Executive Council meeting and Scientific Conference wey hold for Jos, Plateau State from January 25 to 29, 2026. Inside statement jointly signed by NARD President, Mohammad Suleiman; Secretary-General, Shuaibu Ibrahim; and Publicity and Social […]

todayJanuary 30, 2026 6

Lagos

Lagos Aim ₦400bn A Year For Health With Bigger Insurance Cover

Lagos State Government don talk say di state fit unlock over ₦400 billion every year for healthcare financing if at least 20 million residents enroll for dia health insurance scheme. Commissioner for Health, Prof. Akin Abayomi, yarn dis during di launch of di Lagos Private Health Partnership (LPHP), one major reform wey aim to overhaul health financing, expand insurance coverage and give everybody equal access to quality healthcare. Abayomi explain […]

todayNovember 20, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app