Naija, Madagascar Link Up As Tinubu Receive New Leader
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don welcome Madagascar Presido, Colonel Michael Randrianirina, for Aso Villa, Abuja, on Monday. Di Madagascar leader visit Naija as part of efforts to strengthen relations between both countries. Randrianirina become presido for October 2025 afta dem removeĀ president Andry Rajoelina from office. Before e enter power, na im lead one army unit wey join anti-gornment protesters and later announce military control of […]