National

Naija, Madagascar Link Up As Tinubu Receive New Leader

todayJune 9, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi oga Presido, Bola Tinubu don welcome Madagascar Presido, Colonel Michael Randrianirina, for Aso Villa, Abuja, on Monday.

Di Madagascar leader visit Naija as part of efforts to strengthen relations between both countries.

Randrianirina become presido for October 2025 afta dem removeĀ  president Andry Rajoelina from office.

Before e enter power, na im lead one army unit wey join anti-gornment protesters and later announce military control of di country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds