Nigeria policing reform

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

President Tinubu Make Move To Repackage Police Trust Fund Law

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don ask National Assembly make dem repeal and re-enact di Nigerian Police Trust Fund Act 2025, as part of move to strengthen police system for di obodo Naija. Speaker of di House of Representatives, Tajudeen Abbas, naim read di Baba Seyi letter for di House chamber for Abuja. According to Tinubu, di reform go hellep improve how dem dey manage di […]

todayApril 22, 2026 17

National

President Tinubu Repeat Im Order Say Make Police Officers Return To Normal Policing

By: Esther Ayoola Wi oga presido, Bola Tinubu don repeat talk again, say make police officers nor guard VIPs again and make dem return back to normal police work. E talk dis one just before e begin federal executive council meeting for state house, Abuja on Wednesday. From aproko wey reach konfam news table say, Tinubu don direct minister of interior make e work with IGP and NSCDC make dem […]

todayDecember 10, 2025 34 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds