Naija Football Legend, Chief Festus Onigbinde, Kpai At Age 88
By: Esther Ayoola Say Naija don lose one of dia big football oga, Chief Festus Onigbinde, wey be di first Nigerian indigenous coachie for di Super Eagles. Di family announced im passing in a statement signed by im Grand pikin, Bolade Adesuyi on Monday. According to report, di senior man kpai on Monday, and e bin dey 88 years old. Di family wey konfamate im passing, say Festus na Korrect […]