Tinubu Defend Economic Reforms, Say Better Days Dey Come
By Esther Daniel Wi oga Presido, Bola Tinubu don defend im gornment economic, tax doings, saying although the changes hard for Nigerians, dat e dey bring ogbonge result. Tinubu tok dis on Wednesday for the State House, Abuja, wia im receive delegation from Deloitte Africa led by CEO Ruwayda Redfearn. According to baba Seyi, di reforms no easy, but if dem implement am well, e go bring beta future for […]