By Esther Daniel
Wi oga Presido, Bola Tinubu don defend im gornment economic, tax doings, saying although the changes hard for Nigerians, dat e dey bring ogbonge result.
Tinubu tok dis on Wednesday for the State House, Abuja, wia im receive delegation from Deloitte Africa led by CEO Ruwayda Redfearn.
According to baba Seyi, di reforms no easy, but if dem implement am well, e go bring beta future for Nigerians.
E also thank Deloitte for supporting the government’s efforts to improve the country’s economy.