Nigerian judiciary news

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Judge Vex, Tell Sowore Lawyer Make E Kneel For Court

By: Esther Ayoola Justice Mohammed Umar for Federal High Court Abuja omo cut chain on Monday for Omoyele Sowore lawyer, Marshall Abubakar, for court because say e tuk anyhow for court. Judge even tell am make e comot come kneel down for front of everybody. Say Abubakar raise hin voice for court say, date wey dem fix nor favour, di tin vex judge. Other lawyers con manage calm di judge […]

todayMarch 17, 2026 4

National

Abuja Appeal Court Store PDP Judgement For Fridge, Say Democracy Must Win

By: Esther Ayoola Di Court of Appeal don hold another village meeting for di Pipo Democratic Parti mata for Abuja on Thursday, dis time around say dem don put nine appeals wey different factions of di Parti file for fridge, make dey coolele coolele, about di controversial national convention wey dem hold for Ibadan, Oyo State last November. U sabi say, wahala start afta two judges for Federal High Court […]

todayFebruary 13, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app