By: Esther Ayoola
Di Court of Appeal don hold another village meeting for di Pipo Democratic Parti mata for Abuja on Thursday, dis time around say dem don put nine appeals wey different factions of di Parti file for fridge, make dey coolele coolele, about di controversial national convention wey dem hold for Ibadan, Oyo State last November.
U sabi say, wahala start afta two judges for Federal High Court Abuja – James Omotosho and Peter Lifu – give separate decisions about di same mata.
However, factional leader Turaki sti carry dis mata judge give village pipo say, democracy must prevail as Nigeria don big pass one parti system.