nigerian senate news

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Senate Confirm Tegbe, Enikanolaiye As New Ministers

By : Jolayemi Olajide Nigerian Senate don confirm Joseph Olasunkanmi Tegbe and Ambassador Sola Enikanolaiye as new ministers for Federal Republic of Nigeria. DiĀ  confirmation hapun on Wednesday after both men finish their screening for Senate floor during Committee of the Whole session. President Bola Tinubu send letter to the Senate on Tuesday, ask lawmakers make dem quickly approve the nominations under Section 147(2) of the 1999 Constitution. During im […]

todayMay 7, 2026 10

National

Federal Govment Drop All Criminal Charges Against Senator Natasha

By: Rilwan Agbomeji For Abuja on Thursday, High Court don drop all criminal charges wey Federal Govment bin file against Kogi Central Senator, Natasha Akpoti-Uduaghan, as case wey don trend nationwide finally end. Court papers show say Office of Attorney-General of di Federation drop Notice of Discontinuance, na im make judge strike out criminal defamation and oda charges against di senator. Dis wahala start because of wetin Natasha talk for […]

todayJanuary 15, 2026 20

National

ā€œSenate Don Begin Process To Amend Terrorism Actā€

Nigerian Senate don start di process to amend di Terrorism (Prevention and Prohibition) Act as lawmakers pass di amendment bill for first reading today. Di bill, wey Senate Leader Opeyemi Bamidele sponsor, follow resolution wey senators reach 24 hours earlier during heated debate on national insecurity. Di senators agree say kidnapping go dey classified as terrorism wey fit attract death penalty. Di amendment dey expected to change di law to […]

todayNovember 28, 2025 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds