OBODO NAIJA

Senate Confirm Tegbe, Enikanolaiye As New Ministers

todayMay 7, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nigerian Senate don confirm Joseph Olasunkanmi Tegbe and Ambassador Sola Enikanolaiye as new ministers for Federal Republic of Nigeria.

DiĀ  confirmation hapun on Wednesday after both men finish their screening for Senate floor during Committee of the Whole session. President Bola Tinubu send letter to the Senate on Tuesday, ask lawmakers make dem quickly approve the nominations under Section 147(2) of the 1999 Constitution.

During im screening, Tegbe tuk say Nigeria power problem need strong and transparent reforms because quick solution no dey for the crisis.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds