Nigerian universities strike

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Nasarawa Govment Beg Lecturers Make Dem Stop Strike

By: Rilwan Agbomeji Di Nasarawa State Govment don beg lecturers wey dey strike for state tertiary schools, say, make dem stop dia action so negotiation fit continue. Joint Unions of Nasarawa State Tertiary Institutions (JUNSTI) don enter strike since December 29, 2025 because govment never pay full new minimum wage. Senior Special Assistant to Govo Abdullahi Sule tuk say di strike fit affect students as schools suppose don resume. E […]

todayJanuary 2, 2026 8 15

National

ASUU Warn FG – No Delay Our Negotiation

ASUU NEC don yarn say dem dey worry over how di Federal Government dey waka slow for di ongoing renegotiation, warn say di matter fit get serious wahala for di education sector. Di union NEC wey meet for Taraba State University, Jalingo on November 8–9, 2025, tok say di government dey waka slow and no dey serious for di renegotiation talks. Di union remember say for dia emergency session on […]

todayNovember 12, 2025 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app