Nnamdi Kanu

9 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

IPOB Give Gorment Deadline Over Nnamdi Kanu Appeal

By: Kofoworola Olayinka IPOB don give gorment last warning over sme sme wey dey surround di hearing of Nnamdi Kanu appeal against im conviction. IPOB Directorate of State, DOS, Head, Mazi Chris Nwaogu, issue di last warning on Monday for video broadcast. Dis one come after Nnamdi Kanu family don raise alarm say dem dey delay to hear im appeal and ask make court list di matter immediately. Di family […]

todayAugust 31, 2026 11

OBODO NAIJA

America Don Enter Kanu Matter! US Congressman Demand Make Nigeria Free IPOB Leader

By: Yusuf Abuh US Congressman John James don call on Nigerian gornment to release IPOB leader Nnamdi Kanu, as e make di demand on Thursday during proceedings for Washington, D.C. Di Michigan lawmaker tok say Kanu continued detention raise serious concern over religious freedom and human rights, urging Nigeria to respect international legal standards. James also refer to im resolution before di US Congress, saying di move aim to pressure […]

todayJuly 24, 2026 11

OBODO NAIJA

US Congressman Want Make Nigeria Release Nnamdi Kanu

One United States Congressman, John James, don renew im call make Nigerian gornment release leader of di banned Indigenous People of Biafra (IPOB), Nnamdi Kanu. James make di appeal while e dey speak for di US House of Representatives on Thursday, as e tok say Kanu continued detention fit be part of religious persecution against Christians for Nigeria. Di lawmaker from Michigan refer to H.Res. 1321, one resolution wey e […]

todayJuly 24, 2026 13

National

Court Reject Nnamdi Kanu Plan To Comot Sokoto Prison

Federal High Court Abuja on Monday block Nnamdi Kanu ex-parte request to move am from Sokoto prison go another centre. Kanu, wey dey serve terrorism conviction, say e want shift go Suleja or Keffi so e fit follow up im appeal well well. But Justice James Omotosho talk say dis kain request no fit pass without hearing from Federal Goment and Correctional Service. Di judge order say make dem get […]

todayDecember 8, 2025 21

National

Appeal Court Dump Nnamdi Kanu Human Rights Case Against FG

Di Abuja Division of di Court of Appeal on Friday don throway di appeal wey di convicted IPOB leader, Nnamdi Kanu, file against Federal Government, wey dey challenge say dem violate im fundamental rights. DSS DG and AGF na di respondents wey dem list for di case. Di three-member panel talk say di case don turn academic exercise because Kanu don already dey serve im sentence for Federal High Court, […]

todayNovember 28, 2025 16

National

Abuja Court Snub Bring-Nnamdi-Kanu Request, IPOB Lawyer Shout

Barrister Aloy Ejimakor, lawyer to IPOB leader Nnamdi Kanu, don raise alarm say Federal High Court for Abuja refuse to issue production warrant wey go make prison authorities carry Kanu come court for settlement of records for appeal wey e file before im dey sentenced to life imprisonment on November 20, 2025. Ejimakor talk say di summons don schedule Kanu make e appear for November 28, but without di production […]

todayNovember 27, 2025 28

National

Kanu Convict – Life Jail For Terrorism Acts

Nnamdi Kanu, di leader of di proscribed Indigenous People of Biafra (IPOB), don land life jail after Federal High Court Abuja convict am for terrorism. Court gree say if Kanu bin open im defence for di seven-count terrorism charge wey DSS bring, e fit escape life jail or even di conviction. Justice James Omotosho find am guilty say e use social media broadcast terrorize Nigerians, impose sit-at-home orders for Southeast, […]

todayNovember 25, 2025 18

National

IPOB Reject Life Sentence For Nnamdi Kanu, Say Agitation No Be Crime

Di Indigenous People of Biafra (IPOB) don reject di Thursday judgment wey Federal High Court Abuja take sentence dia leader, Nnamdi Kanu, to life imprisonment on seven terrorism-related charges. For statement wey Emma Powerful drop on Friday, IPOB insist say Kanu no commit any offence wey Nigerian law sabi, and say im agitation na strictly self-determination, a right wey international conventions protect. Powerful blast di judgment of Justice James Omotosho, […]

todayNovember 21, 2025 29

National

Alleged Terrorism: Court Throway Nnamdi Kanu No-Case Submission, Order Am Make E Open Defence

Federal High Court for Abuja don throway the no-case submission wey Nnamdi Kanu, self-acclaimed leader of the Indigenous People of Biafra (IPOB), file for him ongoing terrorism case. Justice Omotosho wey deliver the ruling on the matter talk say the Federal Government don show enough evidence wey suppose make Kanu enter witness box go defend himself. The judge talk say the evidence wey prosecution carry come court, plus the exhibits […]

todaySeptember 26, 2025 50

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds