NNPP Chief Galadima Advice APC On Security
By: Esther Ayoola One Senoir man for New Naija Peoples Party, Buba Galadima, don shake table jigijigi say boys fit serious with 2027 election, sake of say, dem nor dey get am clear for di President Bola Tinubu gorment. Di NNPP senior man dey yan dis one for TV sit don tuk on Thursday, say, if Nigerians fit comot President Goodluck Jonathan from office dat time because of security, dem […]