How Army Take Save Kidnap Pipu Without Firing Gun
By: Kofoworola Olayinka Defence Minister Christopher Musa tok say Troops dey rescue kidnap victims without killing or arresting the terrorists wey hold dem. E say Troops dey locate di terrorists, block dia escape routes and cut off dia food and other supplies. Musa say once di terrorists see say soldiers don surround dem, dem fit run comot and abandon dia captives. E say na through dis strategy Troops don rescue […]