OBODO NAIJA

How Army Take Save Kidnap Pipu Without Firing Gun

todaySeptember 4, 2026 2

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Defence Minister Christopher Musa tok say Troops dey rescue kidnap victims without killing or arresting the terrorists wey hold dem.

E say Troops dey locate di terrorists, block dia escape routes and cut off dia food and other supplies.

Musa say once di terrorists see say soldiers don surround dem, dem fit run comot and abandon dia captives.

E say na through dis strategy Troops don rescue kidnap victims for Kwara and other parts of Northern Nigeria without paying ransom.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds