NRC Nab Man Wey Dey Steal Railway Parts For Lagos
By: Esther Ayoola Say nor be small tin for Lagos , dat di Nigerian Railway Corporation (NRC) don catch one 32-year-old pikin say im bin dey move railway parts for Lagos. Managing Director/Chief Executive Officer, NRC, Dr Kayode Opeifa, naim put dis for statement on Sunday. Say di NRC police arrest di 32 years old pikin on Thursday for Mobolaji Johnson Train Station, Ebute-Metta, with 15 pandrol clips wey im […]