Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say nor be small tin for Lagos , dat di Nigerian Railway Corporation (NRC) don catch one 32-year-old pikin say im bin dey move railway parts for Lagos.
Managing Director/Chief Executive Officer, NRC, Dr Kayode Opeifa, naim put dis for statement on Sunday.
Say di NRC police arrest di 32 years old pikin on Thursday for Mobolaji Johnson Train Station, Ebute-Metta, with 15 pandrol clips wey im comot from Alagomeji narrow gauge line.
Afta dem catch am, say dem carry am go Nigerian Railway Police, and now e dey Ikoyi Correctional Centre dey wait court hearing.
Written by: News Author
Nigerian Railway Corporation (NRC) NRC Arrest Lagos Railway Theft Lagos Railway Vandal Arrest
Justice Rahman Oshodi for Ikeja Sexual Offences and Domestic Violence Court don sentence one man, Victor Dickson, to life imprisonment, sake of say, e rape im neighbour 6-month-old pikin. Di judge tuk say prosecution show strong evidence wey prove di sexual assault case, pass reasonable doubt. Court also say, all […]
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026