Bad Smell, dirty Trouble Oshodi As Residents beg gornment for Action
By : Jolayemi Olajide Residents, traders and commuters for Oshodi, Lagos, don raise alarm say dirty dey smell dem for di area despite baba Govo, Babajide Sanwo-Olu order to increase waste evacuation across di state. New tatafos reach di Oshodi Bus Terminal area, show plenty dirty dey cover roadside, walkway and part of the road, with bad smell wey dey smell everybodi Some traders complain say di waste don stay […]