Lagos

Bad Smell, dirty Trouble Oshodi As Residents beg gornment for  Action

todayJuly 15, 2026 6

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Residents, traders and commuters for Oshodi, Lagos, don raise alarm say dirty dey smell dem for di area despite baba Govo, Babajide Sanwo-Olu order to increase waste evacuation across di state.

New tatafos reach di  Oshodi Bus Terminal area, show plenty dirty dey cover roadside, walkway and part of the road, with bad smell wey dey smell everybodi

Some traders complain say di waste don stay for di area for about four months even though dem dey pay waste disposal charges.

Dem call on Lagos gornment and LAWMA to quickly clear di refuse because di situation dey create health and environmental concerns.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds