Overspeeding Motor Kill 9-Year-Old Pikin, Injure Four For Lekki
By: Esther Ayoola Unto matters for Lekki area, say one unkown driver go jam five pikins with im koropke, kabu kabu motor for Lekki, Lagos, afta im motor lose control. According to report, say di driver bin dey drive wawa speed, jam di innocent children wey dey dia own, Igboa. From statement wey fall out from di area Controller General of di Lagos State Fire and Rescue Service, Margaret Adeseye, […]