insert_link Lagos Wanted Lagos Landgrabber Don Carry Body Surrender To Police Side The CEO of Prosperous Ariori Golden Venture Limited, Abiodun Ariori, wey police bin dey find for the killing of some traders for Owode Onirin area, don carry himself come surrender police. The Deputy Police Public Relations Officer, Babaseyi Oluseyi, confirm this one after our correspondent ask on Thursday. According to am, the suspect come the command headquarters on Tuesday with him lawyers. Oluseyi talk say dem don move am go […] todaySeptember 12, 2025 6