OWORONSHOKI DEMOLITION

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

One Girl Kpai As Fresh Lagos Demolition Shake Community

Oworonshoki: 15-year-old girl, Esther Eniefiok, don die as residents talk say she suffer serious wahala and fear because of ongoing demolition wey dey happen for Oworonshoki, Lagos State. Government don resume clearance for Precious Seed Community early Thursday, and residents talk say hundreds don dey displaced since di exercise start. Esther death na di second person wey don die within 24 hours as another elderly man, Baba Aro, don die […]

todayNovember 27, 2025 5

Lagos

Pipo Dey Sell Property For Chicken Change

Days afta Lagos State Government do midnight demolition for Tolu Alashe Street, Oworonshoki side, plenty people wey lose dia house still dey stranded for open place. Na mostly women and children dey suffer am, as dem no get shelter, food or any hope of where to go. Everywhere don turn to rubble, broken blocks, zinc, and house items scatter for ground where families dey live before. Plenty women dey cry […]

todayOctober 30, 2025 11 13

Lagos

Human Rights Group Vex For Demolitions As Lagos Gov Say ‘Make Dem Pause, Make We Reason First’

Lagos Take It Back Movement don vex scatter over the house demolition wey dey happen for Oworonshoki inside Kosofe. Dem say the thing don throw thousands of families for street, no house, no food, nothing. Dem accuse Lagos State Government say dem just dump the same people wey dem swear say dem go protect. For one hot statement, the State Coordinator, Adekunle Adeyemi Taofeek, shout say make government stop all […]

todaySeptember 10, 2025 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app