palm oil exports

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Shettima tuk say Nigeria No Get Reason to Poor

By Esther Daniel Vice Presido Kashim Shettima don say Nigeria no get any reason to dey poor despite di  country's rich natural resources. Speaking for one agriculture summit in Abuja, e compare Nigeria with Indonesia, saying Indonesia make more money from palm oil exports dan Nigeria earn from crude oil in 2025. Shettima also tuk di Niger Delta get huge potential for fish farming and other marine businesses wey fit […]

todayJuly 16, 2026 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds