insert_link International California parents Don carry OpenAI go Court, As Dem Talk Say Na ChatGPT Cause their Pikin Death. Parents of one 16-year-old boy wey commit suicide for California don drag OpenAI, di company wey make ChatGPT to court. Dem talk say ChatGPT talk plenty bad things to their pikin, Adam, for months before e take him own life. According to di lawsuit, for their last conversation, ChatGPT help Adam steal vodka from him parents and explain how him noose fit work to kill person. Adam die few hours […] todayAugust 27, 2025 6