Petrol

2 Results / Page 1 of 1

Background

Economics

Dangote refinery reduce petrol price to ₦1,175

By : Jolayemi Olajide Dangote Refinery don drop dia petrol price to ₦1,175 per litre for marketers. According to dia management, dis na to see whether transporter fit reduce tfair small Oil experts believe say dis move go make competition better and help keep fuel supply stable for all corner of Nigeria.  

todayJune 16, 2026 6

International

New Oil Price Hike Go Start Nov 25

Seaoil Philippines don announce new fuel price wahala wey go start Tuesday, Nov 25, as global oil market still dey do mixed movement dis week. Dem talk say petrol go drop 20 centavos per liter, diesel go rise 60 centavos per liter, while kerosene go kena di highest increase of P1.30 per liter. Di new prices go start for 12:01 a.m for stations wey wan implement early, and 6 a.m […]

todayNovember 24, 2025 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds