Adeyemi Beg Tinubu Make Independent Panel Touchlight PFIPC Agency Wahala
By: Yusuf Abuh Adeniyi Adeyemi wey dey claim say na im be Director-General of di Presidential Foreign Investment Promotion Council (PFIPC), don beg wi Presido, Bola Tinubu, say make im set make im set up independent panel to investigate di controversy wey surround di council. Adeyemi tok dis one for open letter wey e send give di president, saying di panel suppose dey neutral and include different stakeholders. According to […]