Lagos Traders ginger body to rascal fire askident
Afta Lagos record 1,685 fire askident wey kpai kpai 133 pipo and destroy properties of billions naira for 2025 alone, market leaders say enough don dey enough, dat dat all traders gat do insurance. With di insurance if your business burn dem go get wia dem go get money fund u, so far nor be u cause di fire by yourself. De President of Ndigboamaka Progressive Market Association, […]