Senate Push New Law To Raise Police Funding
By: Esther Ayoola Senate don begin consider bill wey go cancel and re-enact Naija Police Trust Fund Act for 2025 to improve how police go dey receive dia money. Senate Leader, Senator Opeyemi Bamidele, naim lead di tuk, say di bill go change things for di police. Say like dis, di Naija police dey suffer serious lack of funding and e dey affect how dem dey perform. Dem tuk say, […]