Politics

22 Results / Page 2 of 3

Background

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Meet Ganduje, Badaru As Kano, Jigawa Politics Dey Shake Up Ahead 2027

Wi oga presido Bola Ahmed Tinubu don meet former Kano govo, Abdullahi Ganduje and ex-Defence Minister Badaru Abubakar for Aso Rock as politics dey shakeup for Kano and Jigawa. Though wetin dem discuss never come outside, pipo believe say na plan to make All Progressives Congress strong again for di states. For Kano, mata  hot, as Rabiu Musa Kwankwaso and im supporters dump New Nigeria Peoples Party go join All […]

todayApril 1, 2026 16

OBODO NAIJA

Kwankwaso Resign From NNPP To Joinbodi With Oda Parti

Former Kano State govo Rabiu Musa Kwankwaso like dis now don catapult imself comot di New Nigeria People’s Party with immediate effect. E tok dis one for statement on Sunday say di decision no easy at all, but based on di move to save naija need new alignment na im make am comot di parti. Kwankwaso explain say e need join another platform wey go give am beta chance to […]

todayMarch 29, 2026 14

National

National Assembly Don Open Natasha Office Again

National Assembly don open back di office of di Senator wey dey represent Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan. Her office wey dey Suite 2.05 for Senate Wing, na on Tuesday morning dem open am, and na Sergeant-at-Arms of National Assembly with security pipo help do am. Dem don lock di office since March 6, 2025, wen dem suspend di senator from Red Chamber. For video wey dem share on Tuesday, Deputy […]

todaySeptember 23, 2025 29

National

Ibas Beg Rivers People Make Dem Forget Fight, Join Hand Chase Better Future For State

As di emergency rule wey President Bola Tinubu declare for Rivers State dey near end, di Sole Administrator of Rivers State, Vice Admiral Ibok-Ete Ibas, don beg Rivers people, especially di politicians, make dem drop their sword, rise above bitterness, rivalry and self-interest to follow wetin go better di state. Di Administrator yarn dis one on Sunday, during one Inter-Denominational Church Thanksgiving Service wey dem hold for di Ecumenical Centre […]

todaySeptember 15, 2025 53

National

Obidient Movement Beg Jonathan Say Make He Step Down For Peter Obi!”

Obidient Movement don beg former Presido Goodluck Jonathan make e support Peter Obi instead of drag position with am for 2027 presidential election. Di beg come shortly after Peter Obi and Jonathan hold one coded closed-door meeting on Thursday. Obi even post pictures of both of dem for him X handle, call Jonathan “my elder brother wey I hold well, better statesman and true leader.” Obi talk say wetin dem […]

todaySeptember 12, 2025 46

Lagos

Sanwo-Olu Yarn Say Women And Youth Must Enter Politics

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don tell women and youths make dem no sidon look say make dem enter politics and government matter with boldness. E talk say na dem hold the key to Nigeria better tomorrow. Sanwo-Olu no show, na him wife, Dr. Ibijoke Sanwo-Olu, come carry him talk for APC Lagos State Women’s Summit wey happen yesterday. Dem theme na “Arise, Aspire, Ascend.” The governor talk say women […]

todaySeptember 10, 2025 31

Politics

I Give Up My Presidential Dream Make PDP Fit Zone Ticket Go South — Bala Mohammed Talk Am

Governor Bala Mohammed of Bauchi State don show say e dey happy as Peoples Democratic Party (PDP) don decide to zone their presidential ticket go South. As Chairman of PDP Governors Forum, Bala talk say e gree drop him own presidential dream to make sure say the party fit follow the zoning arrangement. E talk say e be part of the decision-making process, from the planning to the final agreement. […]

todayAugust 27, 2025 41

Politics

PDP Wahala: Wike People No Gree Talk Zoning with Makinde, Diri

Wahala dey inside PDP as Wike camp don reject zoning meeting wey Governor Makinde and Governor Diri hold for Lagos ahead of the party’s national convention wey go happen for Ibadan in November. Dem say the meeting no follow process, say many key PDP leaders from South-East and South-South no dey invited. Dem call the summit illegal and selfish, and warn say any decision from am no go hold water. […]

todayAugust 22, 2025 57 3

Judge step down from Natasha case after Akpabio petition

Politics

Judge step down from Natasha case after Akpabio petition

Justice Obiora Egwuatu wey dey Federal High Court for Abuja don step down from one case wey involve suspended Senator Natasha Akpoti-Uduaghan.Justice Egwuatu bin dey handle the case but on Tuesday, e talk say e no go fit continue.E make this decision after Senate President Godswill Akpabio write one petition wey question whether e fit judge the matter well. Even though dem bin schedule the case for hearing, as court […]

todayMarch 25, 2025 834 67

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds