POS

2 Results / Page 1 of 1

Background

Local

Delta Commissioner of Police Punish Two Police Officers

By: Yusuf Abuh Two police officers don chop beta koboko for Delta State, don lose dia rank after dem find dem guilty of extortion and other misconduct ontop one viral video. For di viral video di police dey collect kpaje with POS from motorist through POS Delta Police tuk, tuk, SP Bright Edafe, konfam dis development say Commissioner of Police, CP Yemi Oyeniyi, approve di punishment after orderly room trial. […]

todayJuly 7, 2026 12

National

CBN Wan Make Digital Transactions Safer with New POS Rules

Di Central Bank of Nigeria (CBN) don begin clamp down on PoS fraud with new rules wey include geo-tagging and global payment standard. Di goal na to make all digital transactions traceable and trustworthy. As digital payment dey change how people dey do business from Lagos, Onitsha, Abuja, to even online markets, problems like fraud, technical wahala, and lack of access still dey slow Nigeria move to fully digital economy. […]

todaySeptember 4, 2025 56

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds