Slot Say Im Sti Want Salah For Liverpool
By: Rilwan Agbomeji Liverpool manager, Arne Slot say liverpool marraigae with Salah never sti finish normal, and that im go sit down Salah tuk mata as e dey be. U sabi say Salah, wey be 33 years old, vex say dem leave am out of di Champions League game against Inter Milan afta Liverpool draw 2-2 for Leeds, and e complain say e dey throw under di bus by di […]