Premier League news

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Spurs Sack Thomas Frank Based On Bad Home Form

By: Esther Ayoola Tottenham Hotspur don sack dia manager Thomas Frank afta dem lose 2-1 for house to Newcastle on Tuesday night. Dis one dey inside Sky Sports news, di Danish coach wey join Spurs last summer from Brentford leave di club as dem dey struggle for 16th position for Premier League table, just five points above relegation zone. Spurs never win any league match for 2026 and dia home […]

todayFebruary 11, 2026 8

Sports

Chukwueze Enter Nomination For Fulham Goal Of Di Month Award

By: Rilwan Agbomeji Super Eagles winger Samuel Chukwueze don get nomination for Fulham Goal of di Month award for January. Dem nominate am because of di goal wey e score for Fulham 2–1 win against Brighton, as e equalize for 72nd minute afta fine control of Joachim Andersen pass. So far, Chukwueze don record five goals and two assists from 11 league matches for di Cottagers. Di 26-year-old wey join […]

todayFebruary 5, 2026 9 1

Sports

Rosenior Clear Air Say Cole Palmer No Dey Go Anywhere

By: Esther Ayoola Chelsea coach Liam Rosenior don clear rumor wey dey fly say Cole Palmer wan go back Manchester, say di boy happy well-well for Chelsea. Rosenior say e don tuk face-to-face with Palmer afta di gist, and Palmer confirm say e no get any plan to waka. According to Fabrizio Romano, Rosenior tuk say Palmer na big part of Chelsea long-term plan and dem no fit lose am […]

todayJanuary 23, 2026 10 7

Sports

Everton Star Idrissa Gueye Beg After E Slap Im Team-Mate

Everton player Idrissa Gueye don apologise well well to im team-mates after dem show am red card for slap Michael Keane during Everton 1-0 win against Manchester United for Old Trafford. Di wahala happen just 13 minutes after di match start. Gueye talk say after Keane complain about im careless pass, e confront am before raise im hand hit am for face, wey make referee Tony Harrington show am straight […]

todayNovember 25, 2025 11

Sports

Premier League Star Don Face Gun Threat From Football Agent

Tottenham don yarn say dem dey give full support to Destiny Udogie and im family after di club confirm say di Italy defender bin face gun threat from one football agent. According to reports  di matter happen for London on 6th September, where one unnamed Premier League player bin target. Another man too don allege say di same person wey hold di gun bin blackmail and threaten am during di […]

todayNovember 5, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app