By: Esther Ayoola
Tottenham Hotspur don sack dia manager Thomas Frank afta dem lose 2-1 for house to Newcastle on Tuesday night.
Dis one dey inside Sky Sports news, di Danish coach wey join Spurs last summer from Brentford leave di club as dem dey struggle for 16th position for Premier League table, just five points above relegation zone.
Spurs never win any league match for 2026 and dia home form dey smell.
Dis poor run of results na wetin finally make