President Tinubu Tuk Why Im Nor dey Fear for Di 2027 Election
Wi oga Presido, Bola Tinubu don scata mouth again oh, say e no dey fear any opposition, as e describe dem as pipo wey just dey make noise and wey nor understand law. E yarn dis one during meeting with Renewed Hope Ambassadors leaders from all 36 states for State House, Abuja on Thursday. Say Na oga of APC govos group, , Hope Uzodimma, wey be DG of the ambassadors, […]