US Presido, Trump Warn Iran Based On Flydubai Jet AttackĀ
By: Mariam Ajayi US Presido Donald Trump don swear say dem go show Iran pepper if investigations confirm say dem get hand for the attack wey pilot try launch on top flydubai flight wey dey go Israel. Di drama hapun when passengers join body help save plane make e no crash, before dem manage land for Saudi Arabia and later fly the Israeli passengers go house. Meanwhile, UAE don open […]