public health nigeria

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

NAFDAC Start Di Ban Of Sachet Alcohol To Protect Pikin, Youths

By: Esther Ayoola Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don begin enforcement of ban to stop pipo from di production and selling of alcohol inside sachet or small bottle wey less than 200ml. Inside statement on Thursday, di Director-General NAFDAC, Prof. Mojisola Adeyeye, explain oh, dat, dem no close any alcohol company, dem just wan protect pikin, youths, and young adults from di wahala of […]

todayJanuary 30, 2026 13 3

International

COP 11: CSOs Warn Nigeria Team Make Dem Shun Tobacco Industry

Civil Society Organisations (CSOs) wey dey work on tobacco control don warn Nigeria’s delegation to di 11th session of di Conference of di Parties (COP 11) to di WHO Framework Convention on Tobacco Control (WHO FCTC) wey dey start today for Geneva, Switzerland, make dem no allow tobacco industry or dia allies influence dia decisions. For dia joint statement, di CSOs raise alarm say tobacco industry don start new global […]

todayNovember 17, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app