PWD railway crossing

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Train Ram Car For PWD Railway Crossing, Driver Escape Injury

By: Kofoworola Olayinka A 55-year-old driver escape injury after train ran im Honda car for PWD railway crossing for Lagos as di vehicle suffer heavy damage. Di Lagos State Traffic Management Authority, LASTMA, say im officials and security personnel rescue di driver and clear di damaged car from di railway track. Di agency say di train wey dey head towards Agege continue im journey after dem clear di track, but […]

todayOctober 9, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds