Gunman Kpai Tourist, Injure Six For Mexico
For Mexico, say one gunman open fire for Teotihuacan archaeological site for central Mexico, kpai one Canadian tourist and wound six other pipo, including visitors for Pyramid of di Moon area. Security official tuk say afta di attack, di gunman sti take im own life for di same site wey di tourists dey climb to see ancient pyramids. Authorities confirm say di wounded victims, dem don carry dem go hospital, […]