Presido Tinubu Explain How Hin Reforms Go Make Life Cheaper For Nigerians
By : Jolayemi Olajide Presido Bola Tinubu don explain how di economic reforms wey gornment dey carry out go help make things cheaper for Nigerians. Tinubu tok dis one for im Independence Day address on Thursday as Nigeria dey celebrate 66 years of independence. E say government go cut di cost of living by reducing how much e dey cost to produce food and other goods, plus di money wey […]