Regina Daniels No Buy That House – Tosin Silverdam Yarn
Popular blogger Tosin Silverdam don yarn say Regina Daniels no buy di house wey she post online, as e still drop more gist about di actress and dia marriage wahala. Di Nollywood actress and her husband bin get serious quarrel wey make her comot from dia house. Tosin Silverdam come talk again say “Regina Daniels no buy that house,” as e open mouth give more details about wetin dey really […]