Rivers Politics

3 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

Former Fubara Ally Join Wike Coalition, Say Na Governor Tell Dem Make Peace Reign

By Oluwatosin Ibrahim Former Obio/Akpor caretaker chairman, Chijioke Ihunwo, on Thursday  for one TV programme say im don join di Rainbow Coalition linked to FCT Minister Nyesom Wike because Governor Siminalayi Fubara call for peace in Rivers State. Ihunwo insist say im no betray Fubara, saying im only dey follow di governor's instruction make everybody embrace peace and move di state forward. Di former Fubara supporter explain say anybody wey […]

todayAugust 7, 2026 12

Obodo Niger

Wike Hail Fubara As E Pull Out From 2027 Governor Race

By: Esther Ayoola Di FCT Minister, Nyesom Wike, don finally open secrete way Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, pull out from di 2027 governorship race, say na based on di peace agreement. Wike yarn dis one on Monday to journalists afta he look how work dey go for some infrastructure projects inside Abuja. He explain say dis change follow di understanding structure matrix inside di peace tuk inside Rivers State. […]

todayMay 26, 2026 19

OBODO NAIJA

Road Clear For Ogundu Chinda, After Fubara, Others, Comot For Rivers Governorship Race

By : Jolayemi Olajide Di road don clear well-well for di 10th National Assembly lawmaker wey dey represent Obio/Akpor Federal Constituency, and kinsman of FCT Minister Nyesom Wike, Ogundu Chinda to carry di governorship ticket of All Progressives Congress (APC) for Rivers State. Di road clear after Governor Siminalayi Fubara, Alabo George-Kelly and Tonye Cole comot dia body from di APC Governorship primary race wey go hold on Thursday. Fubara, […]

todayMay 21, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds